ForGod - Cry Of The Poor (Lyrics)
ForGod - Cry Of The Poor (Lyrics)
INTRO:
This is ForGod
Hear me Lord
Shout for joy
CHORUS:
Chukwu zam.... I dey pray
Baba bless me..I dey beg
God I need you in my life
Hear my prayers bless my talent
Every night I dey pray
Every morning I dey think
I dey plan how to survive
I dey reason to become someone in life
Baba hear me.... I dey cry
Baba bless me... I dey beg
God I need you in my life
I dey call you from deepest part of my heart.
VERSE 1:
Oh Lord my God come and hear me
Long life I dey pray baba bless me
Enemies of progress no go catch me
Witches and wizards their eyes no go see me
Money stops nonsense baba bless me
I wan make this money baba hear me
This year we dey no go pass me
Hear my prayers o no disappoint me
I want to be seen with rich men
I Want to associate with real men
Me I have a reason I know my aim
Cus I need money now no be women
READ CHORUS FROM ABOVE
VERSE 2:
God of mercy lezienum anya ebere
Chetazienu akwa mbeere gi n' ekpere
Welitanu mu kam soro na ndi ana erere
Ekwekwala ka ndum buru ndu ihere
Obu so naani m mara ihe m na agabiga
Akwam niile hancha bucha okirika
Oge ufudu ona adim kam bewe akwa
Chukwu okike zitaranum enyemaka
Poor background emegom mkpuru barret
Mna agba mbo odika akuchirim na net
Akalakam who will sponsor my talent
Oh my God heaven is still my target
All my guys hancha n' eme mmacha
Ha fuziem n' uzo ha na abom aja
Fa na asom aso kam na agbazi aja
Chukwu okike tichaanum aja ocha
Maka chineke mkpata ego ka Dangote
Umu ogbenye ga akwusigodi akpa ekete
Ututu obula mburu ego jebe nlete
Ezi chinekem mezianu munwa ezege
I want my history to be in google
By then my music will play in cable
Whoever needs my help I will give them double
Answer my prayers o make them possible.
Click Below To Download The Song Now
Labels: Cry Of The Poor, ForGod, Lyrics